Music : BRYMO - Heya
Artiste: BRYMO
Year Of Release: 2018
Heya!’ is the lead single off Brymo’s critically acclaimed sixth studio album – OṢÓ. Brymo’s talent can never be underrated when it comes to dishing out good music. Heya is a catchy tune that has a mind blowing message to those with ears. Who else is feeling Brymo’s talent? It’s safe to tag him Talent of Nigerian Music industry. Despite not being on top of the game, He never give up on doing good music. Heya Mp3 song is the best tune for your playlist at the moment. Listen and Download Heya by Brymo Below! Everybody sey dem dey go their way, but i no think sey we dey block eachother way..hee haa, eeyah,heya some dey work and some dey pass us by, every woman will look for woman wey go love her right wey go ignore her shortcomings, every man dey look for woman wey go hold him tight, but na hin ignorance dey let love down, heya some dey come, some dey go and love, Papa sey make i leave freely like rich man pikin, some dey laugh some dey cry and time just dey pass us by, some dey work, some dey pray!
Be The First To Comment
Social channels
Search Below
Popular Artistes
Recent
Song of The Week
Video of The Week
Suscribe
Receive our latest updates, songs and videos to your email. We promise we do not spam.
Top Post Type